×
soloplay
Song/Video Promotion Submit Post ON Soloplay Contact US About Us
☰ Menu        




▹ Home ▹ Music ▹ Video ▹ Entertainment ▹ News ▹ Sports


Foreign| Ghana Music | Gospel Music | Lyrics | Album |

Upload Your Song



« | »

[Lyrics] Rexxie Ft. Victony – Like Dat

PublishedBy: in LyricsDecember 4, 2021 -


0
(0)

Read Ft. Victony – Dat Below:

 

LYRICS

Girl I Dey watch as you Dey wrap up the Kpoli
Cos I know you know you mean am for me
( that oh)
Evil face as you Dey lick up my Loli
Bully with the way you put am on me
( that oh )

Dnd
no let anybody call me
If at all e any body call me
(E go divert oh)
You doing stuff that you cannot tell your mummy
Beggi mami make you put am on me
that oh

Attack oh
make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
girl me I like that oh

 

that oh
Attack oh
make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
girl me I like that oh

Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)

Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say
(Yunno?)
Know say? You bad like that

She dirty riding
One time her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me
And Na so she Dey gimme na
One puff of that smoke she Dey deliver
Bad energy she ah delete am
She gimme that thing when I Dey need am
oh no

that oh
Attack oh
make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
girl me I like that oh

that oh
Attack oh
make I defend Wetin Dey your back oh
Shebi na reset? abi na hijack oh?
Wey you do me head
girl me I like that oh

Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)

Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say?
(Who no?)
Na who no know say,
You bad like that?
(Na who no know?)
Na who no know say
(Yunno?)
Know say? You bad like that

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No votes so far! Be the first to rate this post.

Submit Your Music To Us

Tags: , ,

About Nazeal

0 Responses

Leave a Reply

« | »

PAGES