×
soloplay
Song/Video Promotion Submit Post ON Soloplay Contact US About Us
☰ Menu        




▹ Home ▹ Music ▹ Video ▹ Entertainment ▹ News ▹ Sports


Foreign| Ghana Music | Gospel Music | Lyrics | Album |

Upload Your Song



« | »

[Lyrics] Sess Ft. Simi – Trouble

PublishedBy: in LyricsNovember 15, 2021 -


0
(0)

Read Ft. Simi –  Lyrics Below:

 

LYRICS

I see you geti problem
I see you geti problem o
It’s like you don’t know your place yea
Me I no Dey take nonsense ooo
You no dey look face o
Abi you don dey craze o

It’s like you don’t know your mate yea
Come make I put you for your place
Omo just because say you get cheddar
You think say I resemble Bella
You suppose know you no fit to enter
You miss road you no check weather

Oga Ade, you wey you be player o
Be like say igbaju lo fe gba o
Say no be me, boy
Make you find another one

Oh you looking like trouble (looking like trouble)
Me I no want trouble
Oh see me see trouble
Me I no like trouble o
See I warn you o
I’m not the one for you
And I no go fit fall
See me see trouble
Me I no like trouble o

Me I like trouble gan gan ni (I like trouble gan gan )
I no go, I no go lie i must to get you dan dan ni (Baby)
Cuz me I wanna love you in the morning
I wanna love you in the evening
Girl why you acting funny
You come Dey do like say you no see me (Baby)
Girl check weather

You see say e colie wella
I wanna pull your body closer
Girl I’ll make it wetter
Oga Ade , you wey you be player o
Be like say igbaju lo fe gabe o
Igbaju Mofe gba o, e no matter o baby

Oh you looking like trouble (looking like trouble)
Me I no want trouble
Oh see me see trouble (Oh see me see trouble yea)
Me I no like trouble o
See I warn you o, I’m not the one for you
And I no go fit fall

See me see trouble
Me I no like trouble o
I’m looking for trouble
I’m ready for battle , baby
I know you are nothing but trouble
But I’m ready for battle
You know that I want you yea

How useful was this post?

Click on a star to rate it!

Average rating 0 / 5. Vote count: 0

No votes so far! Be the first to rate this post.

Submit Your Music To Us

Tags: ,

About Nazeal

0 Responses

Leave a Reply

« | »

PAGES