[Mp3 + Lyrics] Burna Boy – Anybody

Download Burna Boy – Anybody Mp3 Audio
African giant, Burna Boy has just released a brand new single titled “Anybody”, following his energetic performance at this years’ Coachella.
Burna Boy has been working on his forthcoming project, ‘African Giant’ which is expected to be out before the wrap of the year.
Furthermore, Burna Boy collaborated with DJDS on their massive project, “Steel & Chopper” which had songs like “Darko”, “Thuggin”, “Innocent Man” and “34”.
Listen & Download “Burna Boy – Anybody” below:-
Read Lyrics Below:
[Verse 1]
I don’ charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forget, I say fashi
[Bridge]
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
[Chorus]
Anybody!, wey no want to soji
Anybody!, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
[Verse 2]
You wan chop but you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gan gan gan gan gan gan
I sha know say the time go come
Omo, I know say the time go come
When you no go fit learn no more
Omo omo
Life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me
Egbeskele go cause, oya ki gba je k’won gbo
[Chorus]
Anybody!, wey no want to soji
Anybody!, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
[Bridge]
Very soon expecting
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though unuh know say I special
[Chorus]
Anybody!, wey no want to soji
Anybody!, wey no dey carry body
Nack am something, ahh
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
[Outro]
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la’go lori won